more from
Offering Recordings
We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Sufferance Go Terminate

by Boddhi Satva, Sheyi Olagunju

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      €7 EUR  or more

     

1.
Jolly for one man, Jolly for everyone Enjoyment for one man, enjoyment for everyone No be only una go dey enjoy am The sun dey shine for this world Make everyone still dey enjoy am No be only Una go dey enjoy am No be only una We Just dey live for this world We no dey ask ourselves question Question whey just dey for our front We no dey ask ourselves When E go stop When E go Finish When E go Quenchhh Today We wan talk am We wan declare am. We wan state am for fact No sufferance anymore. CHORUS Sufference go Quench Sufferance go finish Sufferance go terminate Condition whey dey inside Whey dey happen Whey E hook people Today We go still talk am Because Condition whey make crayfish bend Dem neva talk am Condition whey make water pass Garri  Dem neva talk am Condition whey make Food no Yanfu-yanfu for house Dem neva talk am... CHORUS Sufference go Quench Sufferance go finish Sufferance go terminate So as we don talk am na Better don dey As we don write am for book na Happiness go dey As we don write am finish na We don manufacture the Jolly So we don talk am finish na Story don end for happiness Suffering don finish Make we take am forward Make Sufferance end complete make E quench Then we take am go happy CHORUS Sufference go Quench Sufferance go finish Sufferance go terminate 2nd CHORUS Better must dey better must dey for this world Better must dey Better must dey better must dey for this world Better must dey Better must dey better must dey for this world Better must dey Better must dey better must dey for this world Better must dey
2.

about

Boddhi Satva is back with yet another banger. This time with Nigeria’s very own royalty, poet, designer, and Drummer extraordinaire Sheyi Olagunju.
Those Long-time friends always wanted to work together and have finally done just that with this song untitled “Sufferance Go Terminate”.

Words from Sheyi Olagunju
About seven years ago, I received a suggested conjoin from Boddhi Satva on a track he had started to write, 'Sufferance go Quench'. I was greatly enthused as to the title and its cultural musical significance. After recording, we decided that the message was to be kept unreleased until the appropriate moment. 

And if We are allowed to say, that indeed the world has enough sustenance to feed the global population! boh,  Sufferance go Quench O….

credits

released February 26, 2021

Produced and Arranged by Boddhi Satva
Composed by Boddhi Satva and Sheyi Olagunju
Lyrics by Sheyi Olagunju
Drums by Sheyi Olagunju
Artwork and Animation by Yazmin Huerta
Executive producer Boddhi Satva
Label Offering Recordings

license

all rights reserved

tags

about

Boddhi Satva Lisbon, Portugal

Known affectionately as the founding father of Ancestral Soul, Boddhi’s music has spirituality as the central hallmark and uses the thread of soul music to weave a seamless tapestry of African music styles, set to the pace of house music changing entirely the way the genre is perceived and experienced. ... more

contact / help

Contact Boddhi Satva

Streaming and
Download help

Shipping and returns

Redeem code

Report this album or account

If you like Sufferance Go Terminate, you may also like: